Home Universal Gospel

Zlatan – Oyoyo

Zlatan - Oyoyo (Lyric Video)

Download Oyoyo Mp3 by Zlatan

Here’s an amazing song and music lyrics from the talented Nigerian rapper and singer, “Zlatan“. It’s a song titled “Oyoyo“, and was released in 2025. This beautiful song, accompanied by a stunning music video, audio, and lyrics, is sure to captivate listeners of all ages. Don’t miss out on this beautiful musical experience.

Get MP3 audio, Download, Stream, and Share this powerful song with your friends and family, and let the blessings overflow! By sharing it with your loved ones, you’re spreading the goodness and joy that this song brings. #CeeNaija

DOWNLOAD HERE

Download More ZLATAN Songs Here

Listen on your favorite platform

Lyrics: Oyoyo by Zlatan

๐ŸŽต Are you a gospel artist? Get your song featured on CeeNaijaReach millions of gospel music lovers

Promote

Wetin you do? (Wetin you do?)
I say, I trust the process even when I no dey see result
I stand for queue
But e be like the green light for my traffic, e no dey work
Who I see?
I see nobody, nobody, nobody but myself
ร’ju ti ri
As dem no motivate me, I kuku motivate myself
I reached out to a lot, but dem jonze
Dem do me wayo
Naso I bend down carry my load
No collateral to ask for loan
I reached out to a lot, but dem jonze
Dem do me wayo
Naso I bend down carry my load
No collateral to ask for loan
See me now
Person wey dem no send before, dem see me, shout, “Oyoyo”
Even person wey follow shit for church, dey see me, shout, “Oyoyo”
Lambo’ truck inside traffic o, dem see me, shout, “Oyoyo”
Oyoyo, oyoyo, oyoyo (ah-ahn, uh)
I live my life, I no dey send dem jแปr
ร’yแบน, รฒyแบน, รฒyแบนkแบนmแป
The matter no be today, start from Exodus
I go show dem my true color
From Ikorodu to America (Ame’)
The hustle make me go deeper
I been dey reason, dem say no think am (kรฒ s’รฒunjแบน รกlแบน)
I ready receive but there’s no giver
And if to say na man dey run am (dey run am)
E for don cast (e for don cast)
For the money (the money), I for do jazz
I for do this (for do this), I for do that (for do that)
I see shortcut, but แนฃรจ I go last?
Chineke mo, biko yem ego
All of my life, make e dey meaningful
Make my blessings come in many folds
Many goals wey keeper no fit hold
I reached out to alot but dem jonze (dem jonze, dem jonze)
Dem do me wayo
Naso I bend down carry my load (mรฒ carry my load)
No collateral to ask for loan
I reached out to a lot, but dem jonze
Dem do me wayo
Naso I bend down carry my load
No collateral to ask for loan
See me now
Person wey dem no send before, dem see me, shout, “Oyoyo”
Even person wey follow shit for church, dey see me, shout, “Oyoyo”
Lambo’ truck inside traffic o, dem see me, shout, “Oyoyo”
Oyoyo, oyoyo, oyoyo (ah-ahn, uh)

๐Ÿ”’ All songs and media on this page are shared for gospel promotion purposes only. All rights belong to the respective artists and labels. If you are the rights holder and wish content removed, please read our DMCA & Copyright Policy or submit a takedown request here.

Comment below with your feedback and thoughts on this post.