Gospel Music Tim Godfrey – Shine (Mp3 & Lyrics)

Tim Godfrey – Shine (Mp3 & Lyrics)

Tim Godfrey Shine

🎵 Click to Join our WhatsApp Channel for the latest gospel updates & Trending songs!

Download Shine Mp3 by Tim Godfrey Ft.

The renowned and energetic ROX Nation Boss ‘Tim Godfrey‘ whose praise and worship tune has always been a blessing to lives drops a powerful tune which he calls this song name “Shine“ featuring  It's a song that would surely bless your Life.

Get Audio Mp3, Stream, Share, and be blessed.

DOWNLOAD HERE

Download More TIM GODFREY Songs Here

If You're a lover of good and great Gospel/Christian music, be it Afro Gospel or contemporary tune, then this song “Shine” is a beautiful song that should lift your soul.

The song “Shine” is a melody and tune that was written due to inspiration by the Holy Ghost, as this song was made to bless lives and build your faith in Christ the Lord. The beautiful lyrics, vocals, energy, and inspiration used in birthing this song will thrill you.

Lyrics: Shine by Tim Godfrey

People dey ask me say
Wetin dey make me shine
Ayayaya (Elele)
Ayayaya (Elele)
Ayeeeya Ayayaya

I just dey tell dem say
Na Baba loke dey make me

VIEW: – Adara Lyr
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine

Aya aya
I dey Kakaraka
No more scatter scatter
Everything e Kakaraka

I dey shine (3x)
I dey shine (2x) Shine Shine

I just dey tell dem say
Na Baba loke dey make me

Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine (broda Nwachukwu)
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine

Listen I shine bright
The sun dey do IT
Even my future sef dey wan blind me
And when the people try to wan whine me
I no dey fear Jehovah don sign me
I don't beg for bread
I've got the best baker
I'm so hign I look down on the Skyscraper
He Prepared a table before me
in the presence of my Enemies
like Nineteen waiters

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call van damme

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call van damme

I say Nobody fit stop my shine
Nobody go fit bring me down
Even Nepa no go fit cut my light
And many people don dey wonder why
Why I dey shine shine shine shine
Twinkle Twinkle Little star
Make you no dey wonder
Na Baba loke dey make me shine

Na Baba loke dey make me shine

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call van damme

Comment below with your feedback and thoughts on this post.