Gospel Global Testimony Jaga – Na So I See Am

Testimony Jaga – Na So I See Am

Testimony Jaga Na So I See Am

🎵 Click to Join our WhatsApp Channel for the latest gospel updates & Trending songs!

Download Na So I See Am Mp3 by

Here's another powerful song from the Love World-renowned singer and Afro-Beat artist, the music anticipated song by Testimony Jaga is here to make us dance and sweat our sorrows away with this song titled “Na So I See Am“. He passionately expresses who Jesus is to him.

Get Audio Mp3, Stream, Share, and be blessed

DOWNLOAD HERE

Download More TESTIMONY JAGA Songs Here

Lyrics: Na So I See Am by

[Verse]
Plenty Grammar
Cannot Explain
Plenty English
Cannot Explain
Me sef I no fit explain O
Wetin God do for me
Plenty shout cannot explain
Wetin God do for me O

[Chorus]
Na so I see Am O
Na so I see Am O
(Omo na so)
Na so I see Am O
Na so I see Am O
Na so I see Am O.

I Dey my house one day
(Na so I see Am O)
Na so my Phone Ring
(Na so I see Am O)
They say are you Brother so, so
(Na so I see Am O)
Are you sister so, so, so
(Na so I see Am O)
We saw your document O
(Na so I see Am O)
For our Office
(Na so I see Am O)
One Billion Contract
(Na so I see Am O)
Come and Pick it up
(Na so I see Am O)
We don Sign am O
(Na so I see Am O).

Na so I See Am O
Na so I See Am O.

I no get Money
(Na so I see Am O)
Shingbayin I no get
(Na so I see Am O)
Na so my Phone Ring
(Na so I see Am O)
Are you Brother so, so, so
(Na so I see Am O)
Are you Sister so, so, so
(Na so I see Am O)
Check your Bank Account O
(Na so I see Am O)
Check your Account Balance
(Na so I see Am O)
We don send you 1 Billion Dollar
(Na so I see Am O)
1 Billion Naira
(Na so I see Am O)
Na so I See Am O

– NA SO I SEE AM LYRICS

Na so I See Am O
(I no fit explain O)
Na so I See Am O
Na so I See Am O
Na so I See Am O
Na so I See Am O
(I no fit explain O)
Na so I See Am O

[Verse]
Plenty Grammar
Cannot Explain
Plenty English
Cannot Explain
Me sef I no fit explain O
Plenty Grammar
Cannot Explain
Wetin God do for me.

[Chorus]
Na so I see Am O
Na so I see Am O
(Omo na so)
Na so I see Am O
Na so I see Am O
Na so I see Am O.

I Dey my House one day
(Na so I see Am O)
Inside face me I kill you
(Na so I see Am O)
Na that place I dey stay
(Na so I see Am O)
Them Dey call am Trenches
(Na so I see Am O)
Na so somebody call me
(Na so I see Am O)
E dash me O
(Na so I see Am O)
A brand-new House O
(Na so I see Am O).

[Chorus]
Na so I see Am O
Na so I see Am O
(Omo na so)
Na so I see Am O
Na so I see Am O

I don trek tire
(Na so I see Am O)
Sotey my Shoe don chop
(Na so I see Am O)
Na so Somebody call me o
(Na so I see Am O)
Are you Brother so, so, so
(Na so I see Am O)
Are you Sister so, so, so
(Na so I see Am O)
Come to my Office
(Na so I see Am O)
Come and pick a brand new car
(Na so I see Am O)
Na so, so
(Na so I see Am O)
Omo na so, so
(Na so I see Am O)
Grace na him find me O
(Na so I see Am O)

I Dey my house one day O
(Na so I see Am O)
Sickness won kill me O
(Na so I see Am O)
I no get where to go
(Na so I see Am O)
Doctor don chop my Money O
(Na so I see Am O)
Na so them tell me O
(Na so I see Am O)
About the Healing Stream O
(Na so I see Am O)
As I Dey Watch
(Na so I see Am O)
I Receive my Healing O
(Na so I see Am O)
From Pastor Chris
(Na so I see Am O)
Oyakhilome Oh
(Na so I see Am O).

Na so I see Am O
Na so I see Am O.

Plenty Joy for my heart
(Na so I see Am O)
Na so so
(Na so I see Am O)
Omo na so so
(Na so I see Am O)
I no fit talk am O
(Na so I see Am O)

[Bridge]
That Job wey you Dey find
(You go See Am O)
You go See Am
(You go See Am O)
That contract you are waiting for
(You go See Am O)
You go See Am
That baby you are looking for
(You go See Am O)
You go See Am
(You go See Am O)
That Miracle Money
(You go See Am O)
You go See Am
(You go See Am O).

You go See
(You go See Am O)
You go See Am
(You go See Am O)
Just keep on saying it
(You go See Am O)
Don't stop talking it
(You go See Am O)
In the name of Jesus
(You go See Am O)
Put your faith to work
(You go See Am O)
You go see
(You go See Am O).

That Visa you are looking for
(You go See Am O)
That marriage you are looking for
(You go See Am O)
That house you are looking for
(You go See Am O)
Admission you are looking for
(You go See Am O)
In the name of Jesus
(You go See Am O)
God has done it for you
(You go See Am O)
You go see
(You go See Am O)
Ah you go see
(You go See Am O)

As Long Jesus e Dey oh,
Believe Ooh
Gbogbo eh la se se lasese.

Comment below with your feedback and thoughts on this post.