Home Universal Gospel

Steve Ibrahim – Emmy

Download Emmy Mp3 by Steve Ibrahim

The young and fast rising singer/songwriter Steve Ibrahim, comes through with a song called “Emmy“, and was released in 2026. This amazing and inspiring track is a must listen for any music lover. With its message and captivating melody, “Emmy” is an addition to any playlist. Whether you want to download the mp3 watch the video or sing along with the lyrics, “Emmy” is undeniably a song that will deeply touch the hearts of everyone who encounters it.

Get the MP3 audio, download, stream, and share this amazing song with your friends and family. When you share it, you’re spreading the goodness and joy of the song. #CeeNaija

DOWNLOAD HERE

Download More STEVE IBRAHIM Songs Here

Lyrics: Emmy by Steve Ibrahim

I go cut my coat oversize this year
I no waka reach here just to waka reach here
And if the tables no turn me
I go change chair
Wetin dem go talk, I don’t care
God dey my side, I no fear

I go waka with Akonuche
Pass Ebuka, I stubborn (Stubborn, stubborn)
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come

Smart work, no be agidi
Las Vegas, no be Lasgidi
Vision sharp, you go dizzy
If na useless waka, mo busy
I don wicked now, sho ti ri n si?
People bad, na the reason
Since 2015, I’ve been singing (Agba singing)
You sef try if e easy
E go xup like dream when you sleep, I swеar to God almighty
Popsi go show in a brand new truck with my mummy in a GLC
Before I find wеtin I see, mouth no fit talk wetin I see
From this year, talk to me nicely
Put him as the supremacy

Go ask Ebuka, I stubborn
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Pass Ebuka, I stubborn
Leave shame put for back like bumbum
From Lasgidi to London, eehn
This year dem go know say we don come

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here