
Download Wellu Wellu Mp3 byย Sonnie Badu
Hereโs how the Rockhill pastor, worship leader, and motivational speaker โSonnie Baduโ ministers to people via thisย songย titled โWellu Welluโ, Youโd surely be blessed.
Get Audio Mp3, Stream, Share and be blessed
Lyrics: Wellu Wellu by Sonnie Badu
I make wellu wellu for Jesus
(Wellu wellu for Jesus)
I make fine, fine for Jesus
(Fine fine for Jesus)
You do me well oh
(Well ooh)
You May Like These Too ๐ฅ
VERSE
I no know wetin I do
Wey make You love me so
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)
I no know wetin I/You see
Make I dey shine ooh
Shine shine ooh
(Shine shine oh)
That is why
That is why
That is why
That is why
That is why Emmanuel
I go praise Your name
I no know wetin You see
Make I dey wellu wellu ooh
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)
๐ต Are you a gospel artist? Get your song featured on CeeNaijaReach millions of gospel music lovers
PromoteThat is why
That is why
That is why
That is why
That is why
I go praise Your name
๐ All songs and media on this page are shared for gospel promotion purposes only. All rights belong to the respective artists and labels. If you are the rights holder and wish content removed, please read our DMCA & Copyright Policy or submit a takedown request here.
I love this song