Home Music Video & Lyrics

Sabrina – Faraway

Download Faraway Mp3 by Sabrina

Here’s an amazing song and music lyrics from the Cameroonian Afropop Afrobeat singer and songwriter, “Sabrina“. It’s a song titled “Faraway“, and was released in 2025. This beautiful song, accompanied by a stunning music video, audio, and lyrics, is sure to captivate listeners of all ages. Don’t miss out on this beautiful musical experience.

Get MP3 audio, Download, Stream, and Share this powerful song with your friends and family, and let the blessings overflow! By sharing it with your loved ones, you’re spreading the goodness and joy that this song brings. #CeeNaija

DOWNLOAD HERE

Download More SABRINA Songs Here

Lyrics: Faraway by Sabrina

Oh baby tell me what it is u want
Abi e be real love or more
And if I dey I no go wan comot
Wey e go be like say
And e go be like love potion

I go want make you do me sufree sufree
DnD only you wey disturb me
Only you wey fit do me things like this
You be only one

Your matter carry me go places whey I never go
Badbelle get so many bad things they never know about you
Make I dey your body tattoo
Shu bi do bi do ba do oh ah

Faraway no fit go faraway from you
That be the reason I go want to dey dey beside you
Cause e sweet pass sukus
And you know I’m into you

Faraway no fit go faraway from you
That be the reason I go want to dey dey beside you
Cause e sweet pass sukus
And you know I’m into you

I fit die untop your matter
The love strong like Mufasa
No retreat no surrender
Only you, only you wey I want

Oh ah
This your love
Di carry me go far away

I feel the heat in my soul
Oh ah
If na fire I go burn no delay

Your matter carry me go places wey I never go
Badbelle get so many bad things they never know about you
Make I dey your body tattoo
Shu bi do bi do ba do oh ah

Faraway no fit go faraway from you
That be the reason I go want to dey dey beside you
Cause e sweet pass sukus
And you know I’m into you

Faraway no fit go faraway from you
That be the reason I go want to dey dey beside you
Cause e sweet pass sukus
And you know I’m into you

Comment below with your feedback and thoughts on this post.