Top Christian Songs Prinx Emmanuel – Who Goes That Man

Prinx Emmanuel – Who Goes That Man

Who Goes That Man by Prinx Emmanuel

Download Who Goes That Man Mp3 by

The Nigerian Christian music singer-songwriter, producer, recording, and performing artist whose songs have lately blessed lives with the kind of song he does, calls this one “Who Goes That Man“.

Get Audio Mp3, Stream, Share, and be blessed.

DOWNLOAD HERE

Download More PRINX EMMANUEL Songs Here

Lyrics: Who Goes That Man by

I no get time for foneh
Make I remind you
If you forget
Don't torch my anointed
Thats correct
But if you put hand
bros you go collect

ask Nebukkadinezer
E get the time wey e body
Whwn e come reach when baba ready face am
Nebu chop grass chop dirty chop paper
Remember Feranmi
The guy sleep for the water
No be say i dey wondering
but if you touch
No go hard wahala don turn to oga now

If God be for me
I go sip juice and jolly
Na so so enjoyment go dey my body
E no get as e wan be
If God be for me who goes that man
who goes that man
If God be for you
who goes that man
If God be for you
who goes that man
If God be for you
who goes that man

Comment below with your feedback and thoughts on this post.