Download Akonuche (Oversize) Mp3 by Priesst
Here’s an amazing song and music lyrics from Nigeria’s fast-rising musician, “Priesst“. It’s a song titled “Akonuche (Oversize)“, and was released in 2026. This beautiful song, accompanied by a stunning music video, audio, and lyrics, is sure to captivate listeners of all ages. Don’t miss out on this beautiful musical experience.
Get MP3 audio, Download, Stream, and Share this powerful song with your friends and family, and let the blessings overflow! By sharing it with your loved ones, you’re spreading the goodness and joy that this song brings. #CeeNaija
Download More PRIESST Songs Here
You May Like These Too 🔥
Lyrics: Akonuche (Oversize) by Priesst
I go cut my coat oversize this year
I no waka reach here just to waka reach here
And if the tables no turn me
I go change chair
Wetin dem go talk, I don’t care
God dey my side, I no fear
I go waka with Akonuche
Pass Ebuka, I stubborn (Stubborn, stubborn)
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Smart work, no be agidi
Las Vegas, no be Lasgidi
Vision sharp, you go dizzy
If na useless waka, mo busy
I don wicked now, sho ti ri n si?
People bad, na the reason
Since 2015, I’ve been singing (Agba singing)
You sef try if e easy
E go xup like dream when you sleep, I swеar to God almighty
Popsi go show in a brand new truck with my mummy in a GLC
Before I find wеtin I see, mouth no fit talk wetin I see
From this year, talk to me nicely
Put him as the supremacy
Go ask Ebuka, I stubborn
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Pass Ebuka, I stubborn
Leave shame put for back like bumbum
From Lasgidi to London, eehn
This year dem go know say we don come





