Download Eyene Nyor (Marvelous) Mp3 by Preye Odede
The Nigerian gospel musician & songwriter popularly known for his hit song โEbezinaโ which has gained millions of views worldwide brings to us a song of powerful worship “Preye Odede“. He titled the song โEyene Nyor (Marvelous).”
Get Audio Mp3, Stream, Share and be blessed.
Lyrics: Eyene Nyor (Marvelous) by Preye Odede
[Verse 1]
Father, Lord I thank You
For the things you don
Wetin Man no fit Do
You don Do Scatter Ooh
Yoh, yoh, yoh
You open plenty Doors
Load Blessings and say
Make I Choose, Ooh
E dey do me like Film Ooh
Na wetin wen I get Ooh
Wey no be you give Me
Yoh, yoh, yoh
Make you take the Glory
You May Like These Too ๐ฅ
[Chorus]
{Kpukpru Sโabasi
Anamde Kuโwem Mi
(What God didin my life is โฆ)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru Sโabasi
Anamde Kuโwem Mi
(What God didin my life is โฆ)
Emenyene Nyo (Marvelous } [x2]
[Verse 2]
I remember before, before
Gari sef hard to see
But I no know what to say, today
Your Blessings dey Rush us Oh
Anything I touch, you dey bless
When I fall you carry Me
You dey always show yourself Oh
Wetin I fit give you
For all the things youโve done
You no be like Man wey dey Fail
When you talk, you dey Do
Na only you be God Ooh
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
[Chorus]
{Kpukpru Sโabasi
Anamde Kuโwem Mi
(What God didin my life is โฆ)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru Sโabasi
Anamde Kuโwem Mi
(What God didin my life is โฆ)
Emenyene Nyo (Marvelous } [x2]
(Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh)
Thank God oh,
Thanโk you Lord
Thank you Lord
You no be Man Ooh
๐ต Are you a gospel artist? Get your song featured on CeeNaijaReach millions of gospel music lovers
Promote[Outro]
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
๐ All songs and media on this page are shared for gospel promotion purposes only. All rights belong to the respective artists and labels. If you are the rights holder and wish content removed, please read our DMCA & Copyright Policy or submit a takedown request here.
