Download Baba Na You Mp3 by Paul Chisom & LCGC
Here’s another #ThrowBack song from Paul Chisom titled Baba Na You, It’s a praise song that glorifies God for all He’s been doing for us.
Get Audio Mp3, Stream, Share, and be blessed.
Download More PAUL CHISOM Songs Here
You May Like These Too 🔥
LYRICS: Baba Na You by Paul Chisom
CHORUS:
Baba na you
Love gidi kwe gu
When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow you (x2)
CALL & RESPONSE:
Because everything…Na you
Anything I do… Na you
When I wan enjoy… Na you
Even when I cry… Na you
When I fall yakata… Na you
When I stand gidigba… Na you
Edike dike ke
Edikele dikele dike ke
REFRAIN:
Baba na You biko
Na only You ewo ewo
Baba na You biko
Na only You ewo ewo
SOLO:
Without you
I no know wetin I go fit do o
And without you
I go be like mansion with no roof
And without you
I go be like bride wey no get any groom
And without you
I for don kpai, I go turn mumu oh
I can’t live
I can’t be without you
I can’t sleep
I can’t wake without you
I can’t be
I can’t live without you
I cannot sleep
Cannot wake without you
REPEAT [CALL & RESPONSE]
REPEAT [REFRAIN]
SOLO:
Without you
I no know wetin I go fit do o
And without you
I go be like mansion with no roof
And without you
I go be like bride wey no get any groom
And without you
I for don kpai, I go turn mumu oh
I can’t live
I can’t be without you
I can’t sleep
I can’t wake without you
I can’t be
I can’t live without you
I cannot sleep
Cannot wake without you
REPEAT [CALL & RESP]
REPEAT [REFRAIN]
VAMP:
Oh oh oh
Oh-oh, oh-oh, oh-oh
Oh oh oh
Oh-oh, oh-oh, oh-oh
Na only you
Only you
REPEAT [CHORUS]
REPEAT [CALL & RESP]
REPEAT [REFRAIN]







I go always stand gidigbam by God’s Grace