Gospel Music Ghana Gospel Songs MOG Music – Overdose

MOG Music – Overdose

Download Overdose Mp3 by

The Ghanaian anointed music minister of God ‘MOGmusic‘ releases a live worship performance, this song is titled “Overdose“, A Song which was recorded live at Royal house Chapel International Ahenfie.

Download Audio Mp3, Stream, Share, and be blessed

DOWNLOAD HERE

Lyrics: Overdose by MOGmusic

God dey bless me overdose
God dey bless me overdose
God dey bless me overdose
Overdose
Overdose

God dey bless me overdose
God dey bless me overdose
God dey bless me overdose
Overdose
Overdose

God dey bless me overdose
God dey bless me overdose
God dey bless me overdose
Overdose
Overdose

God dey bless me overdose
God dey bless me overdose
God dey bless me overdose
Overdose
Overdose

See my life you dey envy
Ino be me ibi God wey dey bless me
See the house and cars I dey drive oh
My buddy come make I show you the way
Nyankopɔn is involved
Wotwi me fam
Ɔma me so daa…

Yɛde bɔkɔbɔkɔ yɛbɛduru
Ɛkyɛkyɛkyɛ sɛn koraa wobɛhu
See the God we dey serve no dey lie
See the God I dey serve no dey lie
JAH prepared a table before me
Give the promise of my any needs

God dey bless me overdose
God dey bless me overdose
God dey bless me overdose
Overdose
Overdose

God dey bless me overdose
God dey bless me overdose
God dey bless me overdose
Overdose
Overdose

God dey bless me overdose (Over)
God dey bless me overdose (Over, over eh over)
God dey bless me overdose (Over)
Overdose (Over)
Overdose (Over eh over)

God dey bless me overdose (Over)
God dey bless me overdose (Over, over eh over)
God dey bless me overdose (Over)
Overdose (Over)
I no go shiver

Who are you? (Who are you?)
To pull me down (To pull me down)
Where you dey? (Where you dey?)
Wetin' you see (Wetin' you see)
See my God ohoh
He no dey sleep ohoh
Ɔhwɛ me so daa
Enti no room for dulling

See, step back step
He dey guide my way
When I fall
He dey pick me up
Blessings overdose
See, step back step
He dey guide my way
When I fall
He dey pick me up
Blessings overdose

God dey bless me overdose
God dey bless me overdose
God dey bless me overdose
Overdose
Overdose

God dey bless me overdose
God dey bless me overdose
God dey bless me overdose
Overdose
Overdose

God dey bless me overdose (Over)
God dey bless me overdose (Over, over eh over)
God dey bless me overdose (Over)
Overdose (Over)
Overdose (Over eh over)

God dey bless me overdose (Over)
God dey bless me overdose (Over, over eh over)
God dey bless me overdose (Over)
Overdose (Over)
I no go shiver

Over eheh over eheh
Overdose
God dey bless me overdose
Who God bless no one cares

Comment below with your feedback and thoughts on this post.