Top Christian Songs Midnight Crew – Shout Halleluyah

Midnight Crew – Shout Halleluyah

Midnight Crew Shout Halleluyah

Download Shout Halleluyah Mp3 by

The well-known faith-based singing and music-making group positioned for putting the praise of GOD on the lips of all men “Midnight Crew” performs a song titled “Shout Halleluyah“.

Download Audio Mp3, Stream, Share, and be blessed.

DOWNLOAD HERE

Lyrics: Shout Halleluyah by

Call: Glory, glory oo halleluyah
Res: Glory halleluyah
Call: You give me victory
Res: You give me victory o
Call: How can I repay
Res: How can I repay you
Call: Halleluyah se oo
Res: Halleluyah to you

Call: Let somebody shout halleluyah
Res: Halleluyah Amen
Call: Somebody shout halleluyah o
Shebi nah you dem show the mercy o
Shebi nah you dem give the key o
Oyah pkem pkem pkem halleluyah /2x
Somebody shout halleluyah oooo
Halleluyah to Jehovah

See as Hannah's story change
Don dey hustle years te
Hannah pretty head to toe
Anointing sef start to flow (Anointing sef start to flow)
Ticky-tocky time dey go
Brother sef never show
Family worry friends dey worry ooo
She took her worry to the Lord
Wipe my tears change my story o
Remove my shame ooo nana (Glory to the Lord)
Brother Stephen don propose o
Halleluyah

If it hadn't been for God where would I be
If it hadn't been for Jehovah where would I be
Angels bow before you what a mighty God
Heaven and earth adore you what a mighty God
Call: Oya people people
Res: People
Call: I'd like to see o people
Res: People people
Call: Share testimony o
Res: People
Call: Of what the Lord has done for me oo
Res: People People
Call: I no fit talk am finish
Res: People
Turn labour to favour
He give me double honour Jehovah eh

Comment below with your feedback and thoughts on this post.