Home Motivation and Inspiration

Korede Bello – Way Life Goes

Way Life Goes

Download Way Life GoesMp3 by Korede Bello

The Nigerian talented Afro singer andย Mavin Recordย artist comes through with a song ofย inspirationย and glory. This song is titled โ€œWay Life Goesโ€ byย Korede Bello.

Download Audio Mp3, Stream, Share, and be blessed.

DOWNLOAD HERE

Download More KOREDE BELLO Songs Here

Listen on your favorite platform

Lyrics: Way Life Goes by Korede Bello

I reminisce
On my way to the top
Many stairs
Back in the day when I had many friends
But twenty friends no go fit to play for twenty years
Many tears I don fight
Overcome many fears
But you go soon realize say wetin dey kill monkey na over confidence

Ohh
Because the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school

I say the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school

It’s the way life goes
It’s the way life goes
People come and go
Stand on your ten toes
It’s the way life goes
It’s the way life goes
Friends turn to foes
Even family can be your rival

Before you go
Before you start to go for dough
Know say money come money go
And money follow with the followers
Ogbeni know
People rise people fall
So live your life on the low
Some people just dey lie for their followers

Things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school
I say the things wey life go teach you
Dem no dey read am for book
Dem no dey go teach am for school

๐ŸŽต Are you a gospel artist? Get your song featured on CeeNaijaReach millions of gospel music lovers

Promote

It’s the way life goes
It’s the way life goes
People come and go
Stand on your ten toes
It’s the way life goes
It’s the way life goes
Friends turn to foes
Even family can be your rival

๐Ÿ”’ All songs and media on this page are shared for gospel promotion purposes only. All rights belong to the respective artists and labels. If you are the rights holder and wish content removed, please read our DMCA & Copyright Policy or submit a takedown request here.

Comment below with your feedback and thoughts on this post.