Download You No Dey Fail Mp3 by Kamsey
Here’s a song by theย Nigerian Christian musicย minister and fast-rising praise worship leader โKamseyโ whose song has been aย blessingย to live. The song is titled โYou No Dey Failโ.
Get Audio Mp3, Stream, Share, and be blessed.
Evangelist Umetali Uludinachi Ikechukwu known by his stage name: Kamsey, is an upcoming gospel artist with a great passion for reaching out to the body of Christ in a unique way through his music.
He is a versatile artist who intends to reach out to diverse kinds of people through his songs to build a connection to Christ.
He has served in various capacities in the Body of Christ both as a song minister and leader of various groups. You No Dey Fail is the first single track of his professional music career. He hopes to bless people with this song.
Lyrics: You No Dey Fail by Kamsey
Intro:
Baba wey dey for heaven
Baba wey no dey Fail
(2ร)
Verse 1
I stand gidigbam gidigbam
I galant like iroko
Nothing dey move me
Cos you sure for me
I full ground like kamkpe
My light shining brighter
Na you be my lighter
Na you be my power
Hook
Dem dey push me dem wan pull me down
Na your grace dey hold me higher
Everytime dem wan fall my hand oh
Na your power dey put dem for ground
Chorus
See I get God we got my back
Him no go fit fail me..
him no dey lieโฆoh..
him no dey die
Baba God wey dey for heaven
Him no go fit shame me
Him no dey lie..oh
Him no dey fall
Verse 2
Two four seven everyday
All the way you dey there
Three six five every year
You dey bless me..you dey hold me
Repeat hookโฆ..1ร
Repeat chorusโฆ.2ร
Baba wey dey for heaven
(Ohโฆiye)
Baba wey no dey Fail
(Ohโฆiye)
Till fadeโฆโฆ
Connect with Kamsey
Contact: 08039667086
Social media handles;
Instagram;
@kamsey_u
Facebook;
Kamsey Uludinachi Umetali (profile)
An inspirational piece, great melody!!! Keep going kamsey, weโd be on the lookout for more amazing projects like this โค๏ธ