Gospel Music Nigerian Gospel Songs Isioma Nwabuoku – ISIOMA

Isioma Nwabuoku – ISIOMA

Download ISIOMA Mp3 by Isioma Nwabuoku

Here’s a song by the Nigerian Christian music minister and fast-rising praise worship leader “Isioma Nwabuoku” whose song has been a blessing to live. The song is titled “ISIOMA“.

Get Audio Mp3, Stream, Share, and be blessed.

DOWNLOAD HERE

The artiste born Isioma Joy Nwabuoku on 10th May,is simply known by her stage name “Isioma”. A Nigerian from Delta state with a blend of Arab, East Indian from her father’s maternal side. She is a Singer, Rapper, Songwriter and performer with natural talent for the stage. From a tender age of six Isioma had been involved in acting and singing in church most of her life.

Lyrics: ISIOMA

INTRO:Isioma(2x)
Yeah (3x)Child of his hand!

VERSE ONE:
You must be ready!
Anytime Jesus go come oh,
Anytime anywhere the trumpet go sound oh,
Me I no wan stick around oh,
Na to loud am for all of una wey Dey ground oh,
Now see!
No focus on the problem be still,
Cos if you sick wetin doctor give u na pill,
I know say everybody go understand the drill,
Na still the same message from Nigeria to Brazil,
No level,so Baba take us to the next level,
We no get anytime to Dey ans devil,
Now tell us what’s the level?
Na to follow Baba God straight to heaven!

CHORUS:Oya make we stand up!
You know say time no Dey wait for nobody,
It’s only when u rise up,
Na Jesus go make become somebody,
My baba Baba, }2x
My Fada Fada,}2x
Baba bless me ISIOMA }(2x)
Eh eh eh oh oh oh (echos)
Mmh…

VERSE TWO:
Our daddy!
See all your children Dey cry for help oh,
Every time Everyday we need your hand oh,
Please give us the crown oh,
Even with e ladder we no get hope to climb oh,
So please!
We no want any trouble for real,
Big ups to the king wey want ehin children to Dey chill,
Me and you God go give us the refill,
Like his Son Moses with a stick divide the sea,
See level!
Baba take us to the next level
We no get anytime to Dey answer Devil,
Baba tell us what’s the level?
We go follow you go the Heaven!
CHORUS:Oya make we stand up!
You know say time no Dey wait for nobody,
It’s only when u rise up,
Na Jesus go make become somebody,
My baba Baba, }2x
My Fada Fada,}2x
Baba bless me ISIOMA! (2x)
Eh eh eh oh oh oh (echos)
Mmh…

BRIDGE:
If God could give a dog a bone,
Never leave a dog alone,
Golden Mansion is my home,
What u reap is what is sown,
God is seat on the throne!

ISIOMA!
My baba baba,
My Fada Fada,
Baba bless me
ISIOMA!} 2x
Till fade…

Connect with Isioma Nwabuoku

Instagram: @isiomanwabuoku
twitter: @@isiomanwabuoku

Comment below with your feedback and thoughts on this post.