Home Gospel Music Nigerian Gospel Songs

GodSong – Jah

Download Jah Mp3 by GodSong

Hereโ€™s a song by theย Nigerian Christian musicย minister and fast-rising praise worship leader โ€œGodSongโ€ whose song has been a blessing to live. The song is titled โ€œJahโ€œ.

Get Audio Mp3, Stream, Share, and be blessed.

DOWNLOAD HERE

Akinwande oluwaseyi (Godsong) is a Music scholar and coach, Songwriter, composer, Music director and producer who lives in Osun State Nigeria. This song is a song of trust, faith, confidence in, and intimacy with God, especially in challenges.

Listen on your favorite platform

Lyrics: Jah by GodSong

Me like father Jah God
Me like father Jah
Na why me love him so?
Na why me love him so?

Oh!โ€ฆ e not matter dem matter
Eh!โ€ฆ Say we know Jah
Eh!โ€ฆ Jah na dey there

See omo father ni Mi
Jah God!

See me I know you
Me I know you
Me I know you
Me I know you
Ehโ€ฆ Eh

Me like father Jah God
Me like father Jah
Na why me love him so?
Na why me love him so?

Se na the matter wey dey do me dey ask Jah be God?
It nor dey matter what me go through me know sey I know you

You na God like Father now
You not let me fall down now
You na Jah forever now
Ehโ€ฆ Eh

See me I know you
Me I know you
Me I know you
Me I know you
Ehโ€ฆ Eh

See all the matter wey dem do me dem โ€˜am fade off.
Me plus Jah now we dey roll like son and father.
Stand man tall now me na pick up me na further.
Rise man high now me na so high me na flyer

Oh oh oh na
Jah God dey bless me so nah
Ehโ€ฆ Ehโ€ฆ Eh

Se na the matter wey dey do me dey ask Jah be God?
It nor dey matter what me go through me know sey I know you

You na God like Father now
You not let me fall down now
You na Jah forever now
Ehโ€ฆ Eh

See me I know you
Me I know you
Me I know you
Me I know you
Ehโ€ฆ Eh

Connect with GodSong

๐ŸŽต Are you a gospel artist? Get your song featured on CeeNaijaReach millions of gospel music lovers

Promote

Facebook: Sheeyie Akinwande
Twitter: @Godsong
Instagram: @Godsong8

๐Ÿ”’ All songs and media on this page are shared for gospel promotion purposes only. All rights belong to the respective artists and labels. If you are the rights holder and wish content removed, please read our DMCA & Copyright Policy or submit a takedown request here.

Comment below with your feedback and thoughts on this post.