Home Music Video & Lyrics

Boy Muller – God Abeg

Download God Abeg Mp3 by Boy Muller

The sensational Nigerian singer/songwriter Boy Muller presents to us a compelling song, as this masterpiece is titled “God Abeg“. This track, released in 2026 , is a captivating and inspirational addition to any music enthusiast’s collection. The tune “God Abeg” carries a powerful message and a mesmerising melody, making it a must-listen for all. Feel free to stream the mp3, watch the video, and sing along to the heartfelt lyrics.

Get the MP3 audio, download, stream, and share this amazing song with your friends and family. When you share it, you’re spreading the goodness and joy of the song. #CeeNaija

DOWNLOAD HERE

Download More BOY MULLER Songs Here

Listen on your favorite platform

You May Like These Too 🔥

Lyrics: God Abeg by Boy Muller

Just because say me and you no dey talk again
No mean say make you dey spoil my name
No mean say make you dey spoil my name (gee, gee)
Abeg, abeg if dem ask you where I dey
Just tell them say I dey okay o
Tell them say me, I dey okay

‘Cause it’s only normal for people wey be best of friends
Say e reach one day and dem no talk again
Ògun ọmọ ò lè ṣèrè f’ògun ọdun
Òwè Yorùbá má lò sọ bẹ

I no dey wish you bad at all, but if you want make I fall
Then you go know say ẹlẹdá mi òun para gàn
As you say you no wan see me go far
When e reach my own time, then you fit to go blind

God abeg, God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon, kò má ṣè pẹ
Use my glory b’òju wọn jẹ
God abeg, God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon, kò má ṣè pẹ
Use my glory b’òju wọn jẹ

Ṣèbi na wetin man do man, wey dey make man do bad o
Kò yè mi ni pátò
You suppose understand reasons wey make a full grown man ghost
So, if you no hear from me
Ọmọ, I dey face one or two nọni, ahh
Na only me sabi ibi ti bátá ẹsẹ ti’n tá mi

Naso my brother, it is only normal for people wey be best of friends
Say e reach one day and dem no talk again
Ògun ọmọ ò lè ṣèrè f’ògun ọdun
Òwè Yorùbá má lò sọ bẹ

I no dey wish you bad at all, but if you want make I fall
Then you go know say ẹlẹdá mi òun para gàn
As you say you no wan see me go far
When e reach my own time, then you fit to go blind

God abeg, God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon, kò má ṣè pẹ
Use my glory b’òju wọn jẹ
God abeg, God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon, kò má ṣè pẹ
Use my glory b’òju wọn jẹ

Comment below with your feedback and thoughts on this post.