Download God Abeg Mp3 by Boy Muller
The sensational Nigerian singer/songwriter Boy Muller presents to us a compelling song, as this masterpiece is titled “God Abeg“. This track, released in 2026 , is a captivating and inspirational addition to any music enthusiast’s collection. The tune “God Abeg” carries a powerful message and a mesmerising melody, making it a must-listen for all. Feel free to stream the mp3, watch the video, and sing along to the heartfelt lyrics.
Get the MP3 audio, download, stream, and share this amazing song with your friends and family. When you share it, you’re spreading the goodness and joy of the song. #CeeNaija
Download More BOY MULLER Songs Here
You May Like These Too ๐ฅ
Lyrics: God Abeg by Boy Muller
Just because say me and you no dey talk again
No mean say make you dey spoil my name
No mean say make you dey spoil my name (gee, gee)
Abeg, abeg if dem ask you where I dey
Just tell them say I dey okay o
Tell them say me, I dey okay
‘Cause it’s only normal for people wey be best of friends
Say e reach one day and dem no talk again
รgun แปmแป รฒ lรจ แนฃรจrรจ f’รฒgun แปdun
รwรจ Yorรนbรก mรก lรฒ sแป bแบน
I no dey wish you bad at all, but if you want make I fall
Then you go know say แบนlแบนdรก mi รฒun para gร n
As you say you no wan see me go far
When e reach my own time, then you fit to go blind
God abeg, God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon, kรฒ mรก แนฃรจ pแบน
Use my glory b’รฒju wแปn jแบน
God abeg, God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon, kรฒ mรก แนฃรจ pแบน
Use my glory b’รฒju wแปn jแบน
แนขรจbi na wetin man do man, wey dey make man do bad o
Kรฒ yรจ mi ni pรกtรฒ
You suppose understand reasons wey make a full grown man ghost
So, if you no hear from me
แปmแป, I dey face one or two nแปni, ahh
Na only me sabi ibi ti bรกtรก แบนsแบน ti’n tรก mi
Naso my brother, it is only normal for people wey be best of friends
Say e reach one day and dem no talk again
รgun แปmแป รฒ lรจ แนฃรจrรจ f’รฒgun แปdun
รwรจ Yorรนbรก mรก lรฒ sแป bแบน
I no dey wish you bad at all, but if you want make I fall
Then you go know say แบนlแบนdรก mi รฒun para gร n
As you say you no wan see me go far
When e reach my own time, then you fit to go blind
๐ต Are you a gospel artist? Get your song featured on CeeNaijaReach millions of gospel music lovers
PromoteGod abeg, God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon, kรฒ mรก แนฃรจ pแบน
Use my glory b’รฒju wแปn jแบน
God abeg, God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon, kรฒ mรก แนฃรจ pแบน
Use my glory b’รฒju wแปn jแบน
๐ All songs and media on this page are shared for gospel promotion purposes only. All rights belong to the respective artists and labels. If you are the rights holder and wish content removed, please read our DMCA & Copyright Policy or submit a takedown request here.