Home Music Video & Lyrics

Zlatan – Odeshi

Download Odeshi Mp3 by Zlatan

Nigerian rapper and singer Zlatan presents to us a compelling song, as this masterpiece is titled “Odeshi“. This track, released in 2026 , is a captivating and inspirational addition to any music enthusiast’s collection. The tune “Odeshi” carries a powerful message and a mesmerising melody, making it a must-listen for all. Feel free to stream the mp3, watch the video, and sing along to the heartfelt lyrics.

Get the MP3 audio, download, stream, and share this amazing song with your friends and family. When you share it, you’re spreading the goodness and joy of the song. #CeeNaija

DOWNLOAD HERE

Download More ZLATAN Songs Here

You May Like These Too 🔥

Lyrics: Odeshi by Zlatan

Uh, say
I no be Uber jọr, leave story o
Why you dey find way to enter me o?
Odeshi (kò wọ’lè)
Odeshi (kò wọ’lè)
Na every night I dey spend money o
Clubbing from Mainland to Ikoyi o
Òwò ọti (kò rá’lè)
Òwò ọti (kò rá’lè)
Every day chasing paper (paper)
January to December (December)
The money plenty, ò pọr, pọr-pọr-por
Never too dull, I no slọgọdọ-dọ
Money dey Naija, why dem dey jápá o? (Jápá)
Emefiele, I just got the raba o (Emefiele)
E dey ground, but I no too pompous (CBN)
Hagman, Abbati, I too go focus (jẹ’ọmọ, jẹk’ọmọ)
odeshi
(Kò wọ’lè) odeshi
(Kò wọ’lè) oh
(Kò wọ’lè) ọtunmọpọ
(Kò wọ’lè) Jesus Christ
(Kò wọ’lè) Alhamdulillah
(Kò wọ’lè) three in one (kò wọ’lè)
Ah, jẹ’ọmọ (kuròn’bẹ)
My money long, e long die
Long pass Third Mainland Bridge (Poco Snapchat story)
Me and my guys don show (á tidè)
Now you can start the party (ò ti set)
What is good for the goose is what? Is good for the gander
Ṣè you get food for house? Before I pass you my ganja (ayii)
My cana (my cana) wey lap inside Backii (wey lap inside Backii)
Graphic designer no know say plenty dey sup inside lappy
If you snooze, you lose (ò sun, ò gọr)
No be everything be cruise (observation)
If you try am, you go bruise
No put your leg for my shoe
odeshi
(Kò wọ’lè) odeshi
(Kò wọ’lè) oh
(Kò wọ’lè) ọtunmọpọ
(Kò wọ’lè) Jesus Christ
(Kò wọ’lè) Alhamdulillah
(Kò wọ’lè) three in one (kò wọ’lè)
Jẹ’ọmọ
(Gi’, giddem)

Comment below with your feedback and thoughts on this post.