Home Gospel Music Ghana Gospel Songs

Sonnie Badu – Wellu Wellu

WELLU WELLU (Official Live Video) by Sonnie Badu - Rhythms Of Afrika

Download Wellu Wellu Mp3 byย Sonnie Badu

Hereโ€™s how the Rockhill pastor, worship leader, and motivational speaker โ€œSonnie Baduโ€ ministers to people via thisย songย titled โ€œWellu Welluโ€œ, Youโ€™d surely be blessed.

Get Audio Mp3, Stream, Share and be blessed

DOWNLOAD HERE

Lyrics: Wellu Wellu by Sonnie Badu

I make wellu wellu for Jesus
(Wellu wellu for Jesus)
I make fine, fine for Jesus
(Fine fine for Jesus)
You do me well oh
(Well ooh)

Listen on your favorite platform

VERSE
I no know wetin I do
Wey make You love me so
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)

I no know wetin I/You see
Make I dey shine ooh
Shine shine ooh
(Shine shine oh)

That is why
That is why
That is why
That is why
That is why Emmanuel
I go praise Your name

I no know wetin You see
Make I dey wellu wellu ooh
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)

๐ŸŽต Are you a gospel artist? Get your song featured on CeeNaijaReach millions of gospel music lovers

Promote

That is why
That is why
That is why
That is why
That is why
I go praise Your name

๐Ÿ”’ All songs and media on this page are shared for gospel promotion purposes only. All rights belong to the respective artists and labels. If you are the rights holder and wish content removed, please read our DMCA & Copyright Policy or submit a takedown request here.

1 COMMENT

Comment below with your feedback and thoughts on this post.