Download Baba Na You Mp3 by Paul Chisom & LCGC
Here’s another #ThrowBack song from Paul Chisom titled Baba Na You, It’s a praise song that glorifies God for all He’s been doing for us.
Get Audio Mp3, Stream, Share, and be blessed.
Download More PAUL CHISOM Songs Here
You May Like These Too ๐ฅ
LYRICS: Baba Na You by Paul Chisom
CHORUS:
Baba na you
Love gidi kwe gu
When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow you (x2)
CALL & RESPONSE:
Because everythingโฆNa you
Anything I doโฆ Na you
When I wan enjoyโฆ Na you
Even when I cryโฆ Na you
When I fall yakataโฆ Na you
When I stand gidigbaโฆ Na you
Edike dike ke
Edikele dikele dike ke
REFRAIN:
Baba na You biko
Na only You ewo ewo
Baba na You biko
Na only You ewo ewo
SOLO:
Without you
I no know wetin I go fit do o
And without you
I go be like mansion with no roof
And without you
I go be like bride wey no get any groom
And without you
I for don kpai, I go turn mumu oh
I canโt live
I canโt be without you
I canโt sleep
I canโt wake without you
I canโt be
I canโt live without you
I cannot sleep
Cannot wake without you
REPEAT [CALL & RESPONSE]
REPEAT [REFRAIN]
SOLO:
Without you
I no know wetin I go fit do o
And without you
I go be like mansion with no roof
And without you
I go be like bride wey no get any groom
And without you
I for don kpai, I go turn mumu oh
I canโt live
I canโt be without you
I canโt sleep
I canโt wake without you
I canโt be
I canโt live without you
I cannot sleep
Cannot wake without you
REPEAT [CALL & RESP]
REPEAT [REFRAIN]
VAMP:
Oh oh oh
Oh-oh, oh-oh, oh-oh
Oh oh oh
Oh-oh, oh-oh, oh-oh
Na only you
Only you
REPEAT [CHORUS]
REPEAT [CALL & RESP]
๐ต Are you a gospel artist? Get your song featured on CeeNaijaReach millions of gospel music lovers
PromoteREPEAT [REFRAIN]
๐ All songs and media on this page are shared for gospel promotion purposes only. All rights belong to the respective artists and labels. If you are the rights holder and wish content removed, please read our DMCA & Copyright Policy or submit a takedown request here.

Paul Chisom peforming 'Baba Na U' with LCGC" loading="lazy" decoding="async" width="1280" height="720" style="position:absolute !important;top:0 !important;left:0 !important;width:100% !important;height:100% !important;max-width:none !important;max-height:none !important;object-fit:cover !important;margin:0 !important;padding:0 !important;border:0 !important;box-shadow:none !important;">
I go always stand gidigbam by God’s Grace