Download Pressure Mp3 by Guchi
Here’s an amazing song and music lyrics from the talented Nigerian Afropop singer, “Guchi“. It’s a song titled “Pressure“, and was released in 2025. This beautiful song, accompanied by a stunning music video, audio, and lyrics, is sure to captivate listeners of all ages. Don’t miss out on this beautiful musical experience.
Get MP3 audio, Download, Stream, and Share this powerful song with your friends and family, and let the blessings overflow! By sharing it with your loved ones, you’re spreading the goodness and joy that this song brings. #CeeNaija
Download More GUCHI Songs Here
Lyrics: Pressure by Guchi
Pressure
I no dey look no dey see
Anything wey fit put me for
Pressure
I no dey drink
No dey smoke anything
Wey fit disturb my pleasure
I no fit stress on
Anything wey fit put me for pressure
I no dey drink no dey smoke anything
Take it easy on me
I no Dey stress make you pardon me uhmm
Tell me wetin you need
No need your love or your company
I’m upset inside
The way you Dey my mind
I no fit comprise
Things you do for me
Pressure
I no dey look no dey see
Anything wey fit put me for
Pressure
I no dey drink
No dey smoke anything
Wey fit disturb my pleasure
I no fit stress on
Anything wey fit put me for pressure
I no dey drink don dey smoke anything
Please don’t block my way
All of the things that you do to me
I no fit cry na to run my race
And melody na my company
Take a liquor from my counter
Take some smoke take some shots
Take away my thoughts from depression
And let me be alone from my stress and all my
Pressure
I no Dey look no dey see
Anything wey fit put me for
Pressure
I no dey drink
No dey smoke anything
Wey fit disturb my pleasure
I no fit stress on
Anything wey fit put me for pressure
I no dey drink no dey smoke anything
Pressure
I no Dey look no dey see
Anything wey fit put me for
Pressure
I no dey drink
No dey smoke anything
Wey fit disturb my pleasure
I no fit stress on
Anything wey fit put me for pressure
I no dey drink no dey smoke anything