Download Blessing Me Mp3 by Banky W
Hereโs a song from the Nigerian singer, rapper, actor, entrepreneur, and politician โOlubankole Wellingtonโ who is popularly known by his stage name Banky W and credited in films as Banky Wellington. This song is titled โBlessing Meโ.
Get Audio Mp3, Stream, Share, and be blessed.
Download More BANKY W Songs Here
You May Also Like: ๐๐ฝ
Lyrics: Blessing Me by Banky W
Chorus:
Thank You cuz You keep on Blessing Me
Keep on blessing me, keep on blessing me,
Keep on blessing me
Thank You cuz You keep on blessing me (2x)
Verse 1:
And when I step in di place and I look like a star
Say, them go Say I dey do Shakara
Enemies them a see me den wann do me Jaga Jaga
Omo Iโm not moving Iโm adjusting my agbada eh eh
Do you like what you see
No need to dey jealous me
Itโs Baba God blessing me
I go lift up my voice and sing yeah
When people see me, they ask me say
Wetin dey make me shine everyday
Na Baba upgrade me, I elevate
I elevate, I elevate
Enemies surround me, dem don dey hate
Dem no fit touch me, Covered by grace
Na Baba Upgrade me, I celebrate
I celebrateโฆ thank you cuz you keep on Blessing me
Verse 2:
Me donโt want no trouble, me no want wahala
But if you try to jam me, you will jam palava
And if you try to harm me, you will never prosper
Oh noโฆ I say you will never prosper
They donโt know the way and they donโt know the how
NO WEAPON FORMEDโฆ Omo you should know this by now
And if youโre feeling me, then you can sing it louder
Sing it louder
Will you lift up your voice and sing
When people see me, dey ask me say
Wetin dey make me shine everyday
Na Baba Upgrade me, I elevate
I elevate, I elevate
Enemies surround me, dem don dey hate
Dem no fit touch me, Covered by grace
Na Baba Upgrade me, I celebrate
I celebrateโฆ thank you cuz you keep on Blessing me