Home Gospel Music

VIDEO: Preye Odede – Enyene Nyor (Marvelous)

Watch the official video of the song “Enyene Nyor” by Preye Odede, the song was released in the late January 2020, and the Mp3 is available for download HERE.

Stream and enjoy the video below.

EYENE NYOR (Marvelous) by <a href=PREYE ODEDE" loading="lazy" decoding="async" width="1280" height="720">

or click the LINK to watch.

Lyrics of “Enyene Nyor” by Preye Odede

[Verse 1]
Father, Lord I thank You
For the things you don
Wetin Man no fit Do
You don Do Scatter Ooh
Yoh, yoh, yoh
You open plenty Doors
Load Blessings and say
Make I Choose, Ooh
E dey do me like Film Ooh
Na wetin wen I get Ooh
Wey no be you give Me
Yoh, yoh, yoh
Make you take the Glory

Listen on your favorite platform

[Chorus]
{Kpukpru Sโ€™abasi
Anamde Kuโ€™wem Mi
(What God didin my life is โ€ฆ)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru Sโ€™abasi
Anamde Kuโ€™wem Mi
(What God didin my life is โ€ฆ)
Emenyene Nyo (Marvelous } [x2]

[Verse 2]
I remember before, before
Gari sef hard to see
But I no know what to say, today
Your Blessings dey Rush us Oh
Anything I touch, you dey bless
When I fall you carry Me
You dey always show yourself Oh
Wetin I fit give you
For all the things youโ€™ve done
You no be like Man wey dey Fail
When you talk, you dey Do
Na only you be God Ooh
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)

[Chorus]
{Kpukpru Sโ€™abasi
Anamde Kuโ€™wem Mi
(What God didin my life is โ€ฆ)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru Sโ€™abasi
Anamde Kuโ€™wem Mi
(What God didin my life is โ€ฆ)
Emenyene Nyo (Marvelous } [x2]

(Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh)
Thank God oh,
Thanโ€™k you Lord
Thank you Lord
You no be Man Ooh

๐ŸŽต Are you a gospel artist? Get your song featured on CeeNaijaReach millions of gospel music lovers

Promote

[Outro]
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)

๐Ÿ”’ All songs and media on this page are shared for gospel promotion purposes only. All rights belong to the respective artists and labels. If you are the rights holder and wish content removed, please read our DMCA & Copyright Policy or submit a takedown request here.

Comment below with your feedback and thoughts on this post.