Home Music Video & Lyrics

CupidSZN – Famous

Download Famous Mp3 by CupidSZN

Here’s an amazing song and music lyrics from the fast-rising Nigerian singer, “CupidSZN“. It’s a song titled “Famous“, and was released in 2025. This beautiful song, accompanied by a stunning music video, audio, and lyrics, is sure to captivate listeners of all ages. Don’t miss out on this beautiful musical experience.

Get MP3 audio, Download, Stream, and Share this powerful song with your friends and family, and let the blessings overflow! By sharing it with your loved ones, you’re spreading the goodness and joy that this song brings. #CeeNaija

DOWNLOAD HERE

Listen on your favorite platform

Download More CUPIDSZN Songs Here

You May Like These Too 🔥

Lyrics: Famous by CupidSZN

Standing ovation for all the people wey believe in me
I no fit take your love for granted make una watch and see
mama, papa this one nah for una your son dey on his kneels
If no be for the support I see, I swear to God I for don kpai since
Family, number 1 make all of una get out
I no care , I no send, kaki no be leather
Suddenly you one form like you been dey there ,
But where you been dey when I dey with my day ones
Chrorus
Devil, devil no fit shame us
Level, make you no try game us
Higher our God no fail us
Now lowkey your boy don famous
(Oya na) gbuwalam am siren
Tuwama my gee
I go drop nuke explosives
May people dey wey one kpai me but oluwa gat me
Pompi I dey give dem pompi(pompi)
Pompi I dey give dem pompi(pompi)
Boy too hard like I get Konji
Family, number 1 make all of una get out
I no care , I no send, kaki no be leather
Suddenly you one form like you been dey there
But where you been dey when I dey with my day ones
Devil, devil no fit shame us
Level, make you no try game us
Higher our God no fail us
Now lowkey your boy don famous

Comment below with your feedback and thoughts on this post.