Download Everyday Mp3 by Cobhams Asuquo Ft. Sound Sultan
The Nigerian musician, producer, and songwriter Cobhams Asuquo, comes through with a song called “Everyday” featuring the eminent music artist “Sound Sultan“, and was released in 2025. This amazing and inspiring track is a must listen for any music lover. With its message and captivating melody, “Everyday” is an addition to any playlist. Whether you want to download the mp3 watch the video or sing along with the lyrics, “Everyday” is undeniably a song that will deeply touch the hearts of everyone who encounters it.
Get the MP3 audio, download, stream, and share this amazing song with your friends and family. When you share it, you’re spreading the goodness and joy of the song. #CeeNaija
Download More COBHAMS ASUQUO Songs Here
You May Like These Too 🔥
What makes this song even more special is the collaboration with the acclaimed and award-winning music artist “Sound Sultan“. Their skills behind the scenes have truly brought this song to life.
Lyrics: Everyday by Cobhams Asuquo
Story oh, story
I wan tell you a story, it happen somewhere wey I know
Three friends dey for village, dem wan find city go
Dem wan go find better life, somewhere way green grass dey grow
Where dem go fit blow
Monkey na workaholic, sitdown look na the dog name
But Baboon wey be their brother, him mouth sweet pass sugarcane
The same thing wey you tell them, na him make Monkey dey slave
And there the Dog complain
Every day for the thief, one day for the owner of the house
E fit take time, but one day, one day, Monkey go-go market
Sitdown look go dey there as Baboon dey run the town
Plenty years join together, sitdown look dey the same place
Monkey work ’til e tire, e no get leave, e no get pay
Baboon dey just dey flenjor, throw banana, throw dem bone
But e dey chop alone (chai! That’s not fair)
Every day for the thief, one day for the owner of the house
E fit take time, but one day, one day, Monkey go-go market
Sitdown look go dey there as Baboon dey run the town
E dey run the town oh
E dey run the town oh
See, every day for the thief, but one day for the owner of the house
E fit take time, but one day, one day, Monkey go-go market
E go dey sitdown look for TV as Baboon dey run the town
Oh, every day for the thief (every day, every day)
One day for the owner of the house
E fit take time, but one day (someday, someday)
Monkey go-go market (sitdown look oh)
Sitdown look for TV as Baboon dey run the town
Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
Every day for the thief (for the thief oh)
One day for the owner of the house
E fit take time, my brother, my sister you go-go market
Sit down look for TV, yeah
Sit down look for TV
Sit down look for TV
As Baboon dey run the town





