Download Hallelujah Mp3 by Qdot
Hereโs a song by the Global prolificย music artisteย and talented singer โQdotโ. Thisย songย is titled โHallelujahโ, as it was released alongside its video. Youโll enjoy as you listen.
Download Audio Mp3, Stream, Share, and stay graced
Lyrics: Hallelujah by Qdot
I just wanna make love and money
Walahi suffer suffer life is not for me
See me I come from nothing
See me I come from trenches
Nothing dey my aza for 14 days
And nobody feel my pain uh huh
I will never be the same uh huh
I was a different case uh huh
When dem look my side dem dey say ah ah
Nobody pass the almighty
Nobody fit follow me fight
My face show my shoe shine
(my shoe shine, my shoe shine)
You May Like These Too ๐ฅ
Hallelujah
Iโm getting mula
Inside cooler
cooler eating suya
Hallelujah
Living la vida loca
Owo wole
I be on the road all day Iโm chasing mula
Fire dey my mouth like azula
Turn a magic beat into suya
I been hot for like 4 years, and they wonder if Iโm done yet
People be like rice for my concert
Welcome welcome the new converts
In a whip wey dey convert
Buju say he wan race me
tell am we go do am unfailingly
CKay bought a AMG
So its 3 bad boys with V8 engines
U no go be si me
U want to lose bet against me
We flexing
Till eternity
๐ต Are you a gospel artist? Get your song featured on CeeNaijaReach millions of gospel music lovers
PromoteHallelujah
Iโm getting mula
Inside cooler
Cooler eating suya
Hallelujah
Living vida loca
Owo wole
๐ All songs and media on this page are shared for gospel promotion purposes only. All rights belong to the respective artists and labels. If you are the rights holder and wish content removed, please read our DMCA & Copyright Policy or submit a takedown request here.